Angklung

Angklung
Subclass ofsliding rattles Edit
Country of originIndonesia Edit
Made from materialbamboo Edit
Intangible cultural heritage statusRepresentative List of the Intangible Cultural Heritage of Humanity, National Inventory of Intangible Cultural Heritage of Indonesia Edit
Described at URLhttps://ich.unesco.org/en/RL/00393, https://ich.unesco.org/fr/RL/00393, https://ich.unesco.org/es/RL/00393 Edit
Hornbostel-Sachs classification112.122 Edit

De angklung (Sundanese: ᮃᮀᮊᮣᮥᮀ) be sam musical instrument from de Sundanese people wey dey Indonesia wey ebe made of varying number of bamboo tubes wey dem attach plus sam bamboo frame.[1] Dem carve de tubes say ego get resonant pitch if e struck den dem go tune am go octaves, similar plus Western handbells. Dem dey hold de base of de frame for one hand insyd, wey de oda hand dey shake de instrument, wey edey cause repeating note plus sound. Each performer for angklung ensemble insyd be typically responsible for just one pitch, wey dem dey sound demma individual angklung for de appropriate tyms so say dem go produce complete melodies (see Kotekan).

De angklung originate from wat dem now dey bell am West Java den Banten provinces for Indonesia, wey Sundanese play am for chaw centuries. De angklung den ein music cam turn important part of de cultural identity of Sundanese communities.[2] Playing de angklung as sam orchestra dey require cooperation den coordination, wey dem dey believe say edey promote de values of teamwork, mutual respect den social harmony.[1]

For November 18, 2010 insyd, UNESCO officially recognize de Indonesian angklung as sam Masterpiece of de Oral den Intangible Heritage of Humanity, wey dem encourage de Indonesian menners den de Indonesian government say make dem safeguard, transmit, promote performances den say dem go encourage de craftsmanship of de angklung.[1]

  1. 1.0 1.1 1.2 "Indonesian Angklung", Inscribed in 2010 (5.COM) on the Representative List of the Intangible Cultural Heritage of Humanity". UNESCO. Retrieved 5 January 2021.
  2. Spiller, Henry (2004). Gamelan: The Traditional Sounds of Indonesia, Volume 1. ABC-CLIO. p. 140. ISBN 9781851095063. Angklung has become a veritable symbol of Sundanese culture

© MMXXIII Rich X Search. We shall prevail. All rights reserved. Rich X Search